110 épisodes

Dis na Ogbonge pidgin talk talk show wey we dey host ontop podcast to talk about plenty things wey dey affect us as a people and our community. The hosts for dis talk talk show na two brothers, Femi and Maazi.

How Una See Am Podcast Femi and Maazi

    • Actualités

Dis na Ogbonge pidgin talk talk show wey we dey host ontop podcast to talk about plenty things wey dey affect us as a people and our community. The hosts for dis talk talk show na two brothers, Femi and Maazi.

    S5 E6: Be Vulnerable

    S5 E6: Be Vulnerable

    #SabiNation, today, we ask one simple question; You dey share your real self with others? We discuss wetin e mean to dey vulnerable, the positive and negative impact and how we fit dey intentional about how we express oursef to others. #howunaseeampodcast #femiandmaaziTo leave us message, you fit go on top our social media platforms;Facebook: How Una See Am PodcastInstagram: @officialhusapodcastTwitter: @HusaPodcastYouTube: How Una See Am PodcastUna fit also call our number +1 (2...

    • 38 min
    S5 E5: Deplorables, Flying Monkeys, Onlookers

    S5 E5: Deplorables, Flying Monkeys, Onlookers

    #SabiNation, today, we talk about Deplorables, Flying Monkeys and Onlookers, we con ask the question, "Which kin citizen yu be?"... Yu wan know wetin all dis big grammar mean? Oya, press play!!! ▶️🎙️ #howunaseeampodcast #femiandmaaziTo leave us message, you fit go on top our social media platforms;Facebook: How Una See Am PodcastInstagram: @officialhusapodcastTwitter: @HusaPodcastYouTube: How Una See Am PodcastUna fit also call our number +1 (240) 459-8365 and leave comment for v...

    • 40 min
    S5 E4: Wetin be your Routine?

    S5 E4: Wetin be your Routine?

    #SabiNation, today, we talk about those small small things wey we suppose dey do everyday to help us build the correct behaviour to achieve our goals. #howunaseeampodcast #femiandmaaziTo leave us message, you fit go on top our social media platforms;Facebook: How Una See Am PodcastInstagram: @officialhusapodcastTwitter: @HusaPodcastYouTube: How Una See Am PodcastUna fit also call our number +1 (240) 459-8365 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W...

    • 42 min
    S5 E3: How yu see MUSIC?

    S5 E3: How yu see MUSIC?

    #SabiNation, today, we talk about MUSIC, how we dey connect with music, how e take shape our emotions over di years, how music dey shape society and we finally put di argument about Grammys to rest with the help of DJA. 😊😇 #howunaseeampodcast #femiandmaaziFeature: DJ AbassVideo on GrammysTo leave us message, you fit go on top our social media platforms;Facebook: How Una See Am PodcastInstagram: @officialhusapodcastTwitter: @HusaPodcastYouTube: How Una See Am PodcastUna fit also c...

    • 53 min
    S5 E2: Yu be Hoarder?

    S5 E2: Yu be Hoarder?

    #SabiNation, today, we touchlight dis matter of keeping thinz wey we no really need or wey we no dey use again until di whole house go con be lik refuse dump 😊😇 #howunaseeampodcast #femiandmaaziTo leave us message, you fit go on top our social media platforms;Facebook: How Una See Am PodcastInstagram: @officialhusapodcastTwitter: @HusaPodcastYouTube: How Una See Am PodcastUna fit also call our number +1 (240) 459-8365 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me...

    • 43 min
    S5 E1: Dem Scam us?

    S5 E1: Dem Scam us?

    #SabiNation, Happy New Year!!!... on #HUSAPodcast today, we reason some things wey we don take as normal but wen we look deeper, e wan com be lik sey na scam dem scam us. 😊😇 #HowUnaSeeAmPodcast #FemiAndMaaziTo leave us message, you fit go on top our social media platforms;Facebook: How Una See Am PodcastInstagram: @officialhusapodcastTwitter: @HusaPodcastYouTube: How Una See Am PodcastUna fit also call our number +1 (240) 459-8365 and leave comment for voicemail, or use dis link h...

    • 36 min

Classement des podcasts dans Actualités

L’Heure du Monde
Le Monde
AFRICA FOOTLIGHTS
Bill Andrew Palla
Géopolitique
France Inter
Les actus du jour - Hugo Décrypte
Hugo Décrypte
Choses à Savoir ACTU
Choses à Savoir
Journal Afrique
RFI