17 Folgen

Na hia we dey yarn book mata for awa language wey be Pidgin every Wednesday.

We dey social media join for @thebagusng. Knack us book wey we fit do for info@bagusng.com or pidginreviewspodcast@gmail.com

Pidgin Reviews Podcast The Bagus NG

    • Kunst

Na hia we dey yarn book mata for awa language wey be Pidgin every Wednesday.

We dey social media join for @thebagusng. Knack us book wey we fit do for info@bagusng.com or pidginreviewspodcast@gmail.com

    Pidgin Reviews Podcast I The Middle Daughter by Chika Unigwe

    Pidgin Reviews Podcast I The Middle Daughter by Chika Unigwe

    Today's episode of Pidgin Reviews Podcast na for Chika Unigwe wey write The Middle Daughter!

    This tori na about Nani wey lose her sister and papa and how life come change for am. You go hear how she find new family for one kind preacher wey no be who he pretend to be.

    This episode na for The Bagus NG, number one platform for Africa wey sabi book matter! Dem dey Lagos sef. 🇳🇬

    Ijeoma edit the episode and na for her house we record am. Big ups to Ijeoma our content person! ✊

    Follow, like and share this episode abeg!

    #ChikaUnigwe #TheMiddleDaughter #PidginReviewsPodcast #NaijaStories #AfricasForemostLiteraryHub

    • 10 Min.
    Pidgin Reviews Podcast I Sanya by Oyin Olugbile

    Pidgin Reviews Podcast I Sanya by Oyin Olugbile

    Today tok tok for Pidgin Reviews Podcast na author wey dem dey call Oyin Olugbile wey write Sanya.

    Podcast channel: https://anchor.fm/the-bagus-ng/episodes/ep-enkg4s. Make una no forget to follow, like and share abeg. *****************
    The Bagus NG na ogbonge platform for Africa wey sabi this book mata pass and dem dey Lagos, Nigeria.

    ****************
    Pesin wey edit podcast na: Ijeoma Where dem shoot the podcast na: Ijeoma house Pesin wey tok di tok na: Ijeoma wey be awa content pesin.

    #OyinOlugbile #TheExtortionist #PidginReviewsPodcast #Sanya #NaijaStories #AfricasForemostLiteraryHub

    • 15 Min.
    Pidgin Reviews Podcast I The Extortionist by Chuma Nwokolo

    Pidgin Reviews Podcast I The Extortionist by Chuma Nwokolo

    Today tok tok for Pidgin Reviews Podcast na author wey dem dey call Chuma Nwokolo wey write The Extortionist. Podcast channel: https://anchor.fm/the-bagus-ng/episodes/ep-enkg4s. Make una no forget to follow, like and share abeg. ***************** The Bagus NG na ogbonge platform for Africa wey sabi this book mata pass and dem dey Lagos, Nigeria. **************** Pesin wey edit podcast na: Ijeoma Where dem shoot the podcast na: Ijeoma office Pesin wey tok di tok na: Ijeoma wey be awa content pesin. #ChumaNwokolo #TheExtortionist #PidginReviewsPodcast #TheBagusNG #NaijaStories #AfricasForemostLiteraryHub

    • 13 Min.
    Pidgin Reviews Podcast I The Cyclist by Philip Phil-Ebosie

    Pidgin Reviews Podcast I The Cyclist by Philip Phil-Ebosie

    Today tok tok for Pidgin Reviews Podcast na author wey dem dey call Philip Phil-Ebosie wey write The Cyclist wey we use start away Season 2. Podcast channel: https://anchor.fm/the-bagus-ng/episodes/ep-enkg4s. Make una no forget to SUBSCRIBE, LIKE & COMMENT abeg. ***************** The Bagus NG na ogbonge platform for Africa wey sabi this book mata pass and dem dey Lagos, Nigeria. **************** Pesin wey edit podcast na: Ijeoma Where dem shoot the podcast na: Ijeoma office Pesin wey tok di tok na: Ijeoma wey be awa content pesin. #PhilipPhilEbosie #TheCyclist #PidginReviewsPodcast #TheBagusNG #NaijaStories #AfricasForemostLiteraryHub

    • 10 Min.
    Pidgin Reviews Podcast I The Only Son by John Munonye

    Pidgin Reviews Podcast I The Only Son by John Munonye

    Today tok tok for Pidgin Reviews Podcast na author wey dem dey call John Munonye Kachingwe wey write The Only Son. Podcast channel: https://anchor.fm/the-bagus-ng/episodes/ep-enkg4s Make una no forget to SUBSCRIBE, LIKE & COMMENT abeg. ***************** The Bagus NG na ogbonge platform for Africa wey sabi this book mata pass and dem dey Lagos, Nigeria. **************** Pesin wey edit podcast na: Ijeoma Where dem shoot the podcast na: Ijeoma house Pesin wey tok di tok na: Ijeoma wey be awa content pesin. #JohnMunonye #TheOnlySon #PidginReviewsPodcast #TheBagusNG #NaijaStories #AfricasForemostLiteraryHub

    • 7 Min.
    Pidgin Reviews Podcast I No Easy Task by Aubrey Kachingwe

    Pidgin Reviews Podcast I No Easy Task by Aubrey Kachingwe

    Today tok tok for Pidgin Reviews Podcast na author wey dem dey call Aubrey Kachingwe wey write No Easy Task. Podcast channel: https://anchor.fm/the-bagus-ng/episodes/ep-enkg4s Make una no forget to SUBSCRIBE, LIKE & COMMENT abeg. ***************** The Bagus NG na ogbonge platform for Africa wey sabi this book mata pass and dem dey Lagos, Nigeria. **************** Pesin wey edit podcast na: Ijeoma Where dem shoot the podcast na: Ijeoma house Pesin wey tok di tok na: Ijeoma wey be awa content pesin. #AubreyKachingwe #NoEasyTask #PidginReviewsPodcast #TheBagusNG #MalawianLiterature #AfricasForemostLiteraryHub

    • 8 Min.

Top‑Podcasts in Kunst

Was liest du gerade?
ZEIT ONLINE
Die Buch. Der feministische Buchpodcast
Die Buch
ICONIC - Modegeschichte mit Aminata Belli
Bayerischer Rundfunk
Terroir & Adiletten - Der Weinpodcast
Willi Schlögl, Curly & pleasure*
life is felicious
Feli-videozeugs
Augen zu
ZEIT ONLINE