
Pidgin Reviews Podcast
The Bagus NG
For Pidgin Reviews Podcast, we dey yarn book mata for awa Naija Pidgin. We no dey only tok, we dey bring awareness give di strong work wey African authors dey do. Our aim na to give books wey sweet for belle di recognition wey dem deserve. Pidgin Reviews Podcast na part of The Bagus NG. Follow us for IG & TikTok - @pidginreviewspodcast. If you get book wey you wan make we yarn about, knack us mail for thebagusng@gmail.com or pidginreviewspodcast@gmail.com
Trailer
About
For Pidgin Reviews Podcast, we dey yarn book mata for awa Naija Pidgin. We no dey only tok, we dey bring awareness give di strong work wey African authors dey do. Our aim na to give books wey sweet for belle di recognition wey dem deserve. Pidgin Reviews Podcast na part of The Bagus NG. Follow us for IG & TikTok - @pidginreviewspodcast.
If you get book wey you wan make we yarn about, knack us mail for thebagusng@gmail.com
or pidginreviewspodcast@gmail.com
Information
- CreatorThe Bagus NG
- Years Active2020 - 2025
- Episodes18
- RatingClean
- Copyright© The Bagus NG
- Show Website