On Top D Tori

Adamaramma

On Top D Tori podcast, na podcast wey go dey yarn orisirisi matter wey dey happen for we society. Na on top this podcast wey be say, we go dey chook mouth for the ogbonge issue and matter for we society... Make una dey join me every Sunday by 5:30pm. Incase una get question for me or una wan follow chook mouth for the Tori, una fit send me message for my E-mail wey be, Adamaramma0@gmail.com Make una also dey follow me for my Instagram page @ontop.d.tori

About