
Football Yarn
Football Yarn
This Na Football Yarn Football yarn bring to table football gist football tori as e dey hot from Naija to EPL League, Champions League to Transfer wahala, we break am down with vibes wey you go feel! Gist Weh Go Burst Your Head: We no dey form expert, we dey talk am as e be! From The Match Review + Gbas Gbos drags and hailing wether na for Pidgin + English Combo, Whether you like “What a goal!” or “Omo, e burst net!”, we dey yarn your language with no too much grammar. Follow us, listen, drop your own hot takes for here, everybody get voice!
About
This Na Football Yarn
Football yarn bring to table football gist football tori as e dey hot from Naija to EPL League, Champions League to Transfer wahala, we break am down with vibes wey you go feel! Gist Weh Go Burst Your Head: We no dey form expert, we dey talk am as e be!
From The Match Review + Gbas Gbos drags and hailing wether na for Pidgin + English Combo, Whether you like “What a goal!” or “Omo, e burst net!”, we dey yarn your language with no too much grammar.
Follow us, listen, drop your own hot takes for here, everybody get voice!
Information
- CreatorFootball Yarn
- Years Active2025 - 2026
- Episodes61
- RatingClean
- Copyright© Football Yarn
- Show Website